Sarkodie
Hau e go bi

Michael Owusu Addo (dem bon am on 10 July 1988), wey pipul sabi wel wel for im wok as Sarkodie, na Ghanaian rappa, songraita and entrepreneur fom Tema.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Enitin wey i tink abaut fit hapun an i hapi for maisefaisef.
- Interview: Sarkodie Is Going Global By Staying True to Ghana. 5 November 2019, Okay Africa.
- Na our sound bi Afrobeat, mek we trai dey kontrol am mek dem no kolet am.
- Sarkodie Is Going Global By Staying True to Ghana. 5 November 2019, Okay Africa.
- Di game don chenj na nombas now, na who dey popula for Tik Tok, dey du wetin dem go dans to an du chalenj for TikTok.
- Businessmen are killing real artistry in African music – Sarkodie. 16 September 2025, Ghana Web.
- I biliv say we sopos dey saign tru artist so dat dem
go dey for di industri for long taim.
- Businessmen are killing real artistry in African music – Sarkodie. 16 September 2025, Ghana Web.