Sean Tizzle
Hau e go bi
Morihanfen Oluwaseun Oluwabamidele (wey dem bon for 15 December 1989), wey pipul sabi as Sean Tizzle, na Naija muzishan and pesin wey dey rait song. Na Wind Vane Music im dey wit now.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wen life trow yu for ground, I swear, wetin yu nid do na mek yu kam down and jos face yor front.
- It wasn't my intention not to be at the top with my peers - Sean Tizzle Pulse (Nigeria), 17 May 2023.
- Even condoms no dey safe 100 percent.
- When a woman gives you condom, please don’t use it, Sean Tizzle warns. The Vanguard (Nigeria), 19 August 2016