Jump to content

Segun "Aeroland" Adewale

From Wikitok
Segun Aeroland

Otunba Segun Adewale, wey pipul sabi as Segun Aeroland (wey dem bon for 15 May 1966), na Naija biznes man, helpa of pipul, and grassroot politishan. E kom from Ipoti Ekiti for Ijero Local Government Area of Ekiti State, South West Naija, and e bin bi PDP candidate for Lagos West Senate for 2015 election.