Segun Abraham
Hau e go bi
John Olorunfemi Onaiyekan (wey dem bon for 29 January 1944) na Naija Katolik Choch prelate wey don serve as Archbishop for Abuja Archdiocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Fanatic Muslims dey — mek I yuz dat wod — just as fanatic Christians stil dey; dem get teribul ideas wey I no gri wit at ol. But wi dey olwez tok say: na di price wey wi go pay for rilijios fridom, to alau evribodi tok. But na awa wok to push modereshon and get beta ondastandin of wetin rilijon bi.
- Plenti yong pipul wey dey liv haus no bi bikos home bad, but bikos dem dey find grina pasture, dey biliv say eniwie else go beta. Dem no dey hia advais wey dem tink say go blok dia destini. Wetin wi nid na to wok had mek wi ton awa neshon to beta ples for os and for enibodi wey wan liv wit os.