Seun Akindele
Hau e go bi
Seun Akindele na Naija aktor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For one million Dollar, I go akt inside fim naked.
- I will act nude for 1 million USD’, Seun Akindele 05 February 2014, THE NET (Nigeria)
- I bilif sey wen pesin mind don chenj, wetin e bilif about im kontri or wetin im bilif about imsef sef go chenj.
- ‘It’s Green for me... it’s prosperity’ 17 March 2009, GUARDIAN (Nigeria).
- Kip muvin forward
- ‘It’s Green for me... it’s prosperity’ 17 March 2009, GUARDIAN (Nigeria).