Jump to content

Seun Kuti

From Wikitok
Seun Kuti (2008)

Oluseun Anikulapo Kuti (wey dem bon for 11 January 1983), wey pipul sabi as Seun Kuti, na Naija muzishan, singa, and im bi di last bon pikin of Fela Kuti, wey stat Afrobeat muzik. Seun dey lid im papa old band wey dem dey kol Egypt 80.