Jump to content

Sexy Steel

From Wikitok
Sexy Steel

Abbey Chile Abuede wey pipul sabi am wel-wel as Sexy Steel, na Naija designa, stylist, akto, musichian, an pesin wey dey ron e own biznes.

  • Wen celebrity dey for poblik eye, enj smol tin wey e do go ton big mata. Na di rison wey mek pipul dey say celebrities sopos sarf as ezampu wen dem mek mistake.