Seyi Makinde
Hau e go bi
Oluseyi Abiodun Makinde (wey dem bon for 25 December 1967) na Naija enjinia, biznes pesin, and politician. E dey wok as govnor for Oyo State sins 2019.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If I fit du am, as I get koret chans and beta plez wey sopot me, yu sef fit du am.
- Makinde: Inspiring next generation of entrepreneurs. 20 May 2024, Nigerian Tribune.
- Trai get beta sens if yu get di chans. If chans no dey, rid wel. Wi gatz tek skul mata sirios; wi gatz tich awa pipul so dat dem no go dey lak buk sens. If yu sabi wel, yu go fit mek koret disishon.