Jump to content

Shallipopi

From Wikitok
Shallipopi

Crown Uzama (wey dem bon for April 12, 2000), wey pipul sabi as Shallipopi, na Naija singa, rappa and songraita. E blo for 2023 wen e drop im song "Elon Musk".