Jump to content

Shank Comics

From Wikitok

Adesokan Adedeji Emmanuel (dey bon am 23 March 1997) wey pipo sabi wel wel as Shank Comics na Naija aktor, komedian, an pesin wey de yuz sosha midiha. Pipo no sabi Shank Comics with dis slogan: Lit Gang.