Sheriff Oborevwori
Hau e go bi
Sheriff Francis Orohwedor Oborevwori (dem bon am for 19 June 1963) na Naija politishan wey don dey sarf as govnor of Delta State sins 2023.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As we dey ron govment wey dey favour komon pipul, we mek sho say how much dem dey pay for pasonal tax stil remain di sem, we no increase am.
- Delta IGR rises from N83bn to N158bn in 2024 – Oborevwori. 28th May 2025, Punch Newspaper.
- Wetin I wan tok be say, eniwia you dey wok, trai do wel. Enitin wey you dey do, do am wel. As pesin wey dey wok for govment, do sometin wey pipul go rimemba you for.
- Why Delta govt. is delaying new minimum wage – Oborevwori. 10 September 2024, Premium Times.