Shina Peller
Hau e go bi
Shina Abiola Peller (wey dem bon for 14 May 1976) na Naija biznes man, politishan, biznesman, and memba of 9th National Assembly. E bi chairman and oga for Aquila Group of Companies and Club Quilox.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No bi true lidaship if vishon no dey.
- Ex-rep member, Shina Peller, others defect to PDP. 29 February 2024, Punch Newspaper.
- E gud mek yu go wie dem dey valu yu.
- Ex-rep member, Shina Peller, others defect to PDP. 29 February 2024, Punch Newspaper.
- No mata hau e strong rich, no eva giv up for ya drim.
- Keep Hope Alive, Shina Peller Tells Physically-challenged Nigerians. 21 May 2024, ThisDay Newspaper.
- Yong pipul dem nid join politis wel wel bikos wetin lidas disaid go olwez afet awa life.
- I never wanted to join politics – Shina Peller. 7 July 2019, Punch Newspaper.