Shola Ameobi
Hau e go bi
Foluwashola "Shola" Ameobi (wey dem bon for 12 October 1981) na one naija pesin wey dey pley futbol bifor. E dey pley as strika bifor e retire.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No be onli you dey sofa. Pipul dey wey dey go thru wors wahala pas you. You sopos sabi luk laif wel-wel fom difren angle. Sumetaims for sport, pipul dey forget say laif no be onli abaut winin or losin.
- Shola Ameobi on football, faith and becoming a black-and-white hero… again. 9 July 2017, Independent.
- Evri day i dey waka enta wit smile, evun if tins no dey olways hapun di way i plan am. I bliv say God giv me anoda chans to do di tin wey i lov, to pley futbol.
- Shola Ameobi on football, faith and becoming a black-and-white hero… again. 9 July 2017, Independent.
- I pley for Newcastle for long. As yung playa, e dey easi to tink say futbol na your whole laif. But me, i no ci mysef finish base on wetin i sabi do. I sabi who i be first bifor wetin i fit do.
- Shola Ameobi: ‘If Newcastle fans see you put the effort in, they’ll take you to heart. 6 September 2017, Guardian Newspaper.