Siminalayi Fubara
Hau e go bi

Siminalayi Fubara (wey dem bon for 28 January 1975) na di Govnor of Rivers State, Naija. Bifor dat, e bin dey wok as Accountant General for Rivers State.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- To build strong and balans ekonomi na di key wey go bring lastin pis.
- Fubara laments Rivers’ loss of industrial might, investment destination. 22 May 2024, Punch Newspaper.
- If yu wan mek pipul from anoda kontri invest for ya ples, yu gatz fest lay beta foundashon.
- Fubara laments Rivers’ loss of industrial might, investment destination. 22 May 2024, Punch Newspaper.
- For awa sosaiti to grow wel, wi nid stat from pramari skul levul.
- Fubara speaks on ‘unbelievable’ state of Rivers hospitals, schools. 11 April 2024, Premium Newspaper.
- To hold yaself kalm for wahala time even wen yu get pawa to akt, na konfam mashworiti.
- I’m willing to give up my office for peace in Rivers — Fubara. 7 March 2024, Vanguard Newspaper.