Skales
Hau e go bi

Raoul John Njeng-Njeng (wey dem bon for 1 April 1991), wey pipul sabi wel-wel as Skales, na Naija rappa, singa and songraita. For yia 2000, e stat to dey rait rap songs for Kaduna.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As I dey nau, I dey regret say I no get bebi mama. Na sirios regret. Na onli me rimen for mai famili wey stil dey alive.
- I regret not having baby mamas, says Skales. 15 October 2024, The Nation Newspaper
- Ivun if yu no laik one song, na yor own opinion bi dat.
- I didn’t overreact by walking out of an interview – Skales. 27 May 2018, Punch Newspaper.
- E go swit us wel-wel if opotuniti dey wey go help artists and pafomas gro, mek dem fit rich di next levu, jos laik wetin dey hapun for meni sitis wey dey for oda pats of the wold.
- I run from female friends - Skales. 14 April 2014, Punch Newspaper.