Solomon Adeola
Hau e go bi

Solomon Olamilekan Adeola CON, wey pipul dey kol Yayi (wey dem bon for 10 August 1969), na Naija politishan wey don dey serve as Senator for Ogun West sins 2023.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For evri man life, time go rich wey yu gatz chuz wetin yu wan du and tek bold disishon.
- 2023: Lagos senator receives Ogun senatorial district nomination form. 5 May 2022, Premium Times Newspaper.
- Big difrens dey bitwin Senator and Senator-elect.
- Solomon switches political base, declares interest in Ogun Senatorial Seat. 1 May 2022, PM Newspaper.