Jump to content

Somadina Adinma

From Wikitok

Somadina Adinma (dey bon 8 May 1999) na Naija aktor an model. Pipo sabi Somadina Adinma wey e akt inside di Naija fims Ordinary Fellow, Breath of Anger, an Forest of Promises.

  • Mek pesin no taya to dey do wetin im dey do dey veri impotat. For pesin to fit sabi eni-tin, di pesin no go give up bikos meni times e go bi like sey notin dey hapun. But weyda na now abi na leta, tins go kom start to mek sens.