Sound Sultan
Hau e go bi

Sound Sultan (wey dem bon as Olanrewaju Abdul-Ganiu Fasasi for 27 November 1976, and e kpai for 11 July 2021) na Naija rapa, singa, songraita, aktor, komedian, and rekodin artist.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Age na just nomba. Na hau yu tek enjoi ya age na im mata pas.
- I was in my twenties when I had my first kiss –Sound Sultan. 11 October 2020, Punch Newspaper.
- Plenti song dey wey go tok hau pipul dey fil, and e dey fit di time no mata di sitweshon.
- INTERVIEW: Why young Nigerian singers focus on lewd, raunchy songs – Sound Sultan. 23 May 2020, Premium Times.