Spinall
Hau e go bi

Spinall na Naija DJ, musik produsa, and songraita.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I don mit plenti pipul wey no biliv in me for road. Critics and haters go olways dey, dem go dey trai diskorej pesin everi taim.
- Custodian Interview: DJ Spinall. 1996, The Culture Custodian.
- If yu rili wan enta dis kain wok, fest du yur risach wel bifor you jomp insaid! But no jos join bikos yu wan sho fez for social laif. E get plenti hard wok for di mata, and you gats dey focused ol di taim.
- Custodian Interview: DJ Spinall. 1996, The Culture Custodian.