Jump to content

Stephan Burger

From Wikitok

Stephan Burger (wey dem bon for 29 April 1962) na German holi man for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of Freiburg.