Jump to content

Stephen Ameyu Martin Mulla

From Wikitok

Stephen Ameyu Martin Mulla (wey dem bon for 10 January 1964) na holi man from South Sudan wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Juba eria.