Jump to content

Stephen Dami Mamza

From Wikitok
Stephen Dami Mamza (2015)

Stephen Dami Mamza (wey dem bon for 30 November 1969) na big shosh lida for Roman Katolik Shosh, and na bishop wey dey lid for Yola Diocese.