Jump to content

Stephen Keshi

From Wikitok

Stephen Okechukwu Keshi (wey dem born for 23 January 1962 and e kpai for 7 June 2016) na one Naija futbola and koch. E play bol as difenda and wie Naija jesi 60 times bifor e ritaya. Dat time wey e stop to dey play, na him be di sekond pesin wey don play for Super Eagles pas.

  • Pipul go always tok say dem no like wetin you do, e no fit chenj. Evun brodas and sistas for same famili fit get problem, fit no like each oda. So, if you tink say evribodi for Naija go like you, na rong tinkin be dat.Na onli wen dem kari di mata rich my famili side na im I go vex.