Jump to content

Stonebwoy

From Wikitok

Livingstone Etse Satekla wey dem bon for 5th of March 1988, wey pipul sabi for I'm wok as Stonebwoy, na musishan fom Ghana. E dey sing Afropop, Afro-dancehall and reggae music. E kom fom Ashaiman, wey dey Accra.

.Di way i dey liv my laif, pipul dey luk up to me. So dat one mek am be one kain way to sarf di kontri. If e kom rish di point say i gats enta politis or hold one posishon lik dat, i go bliv say na di right taim be dat.