Jump to content

Sunday Oliseh

From Wikitok

Sunday Ogochukwu Oliseh (wey dem bon for 14 September 1974) na Naija futbol coach and foma pleya. Wen e stil dey play bol, e be difensiv midfida.