Sunkanmi Omobolanle
Hau e go bi
Sunkanmi Omobolanle dey akt fim and e stil dey darekt fim too for Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- You gats sabi wetin you dey do wel-wel.
- I have never been a gigolo – Sunkanmi Omobolanle. 26 March 2018, The National pilot Newspaper .
- Evriday dey speshial to me bikos I dey liv like say I no go wake up tomoro.
- I have never been a gigolo – Sunkanmi Omobolanle. 26 March 2018, The National pilot Newspaper.
- Aktor na pipul wey odas dey luk up to. Dem sopoz dey show di beta beta tins to di wold. Aktor sopoz work so dat dia famili no go skata. Dia famili too sopoz work hard so dat dey go fit helep di aktor mek di famili no skata tu.
- Segregation in Nollywood should be dismantled,’ says SUNKANMI OMOBOLANLE 2015, Encomium (Nigeria).