Jump to content

Tajuddeen Adepetu

From Wikitok

Tajuddeen Adepetu na big oga for media wok for Nigeria. E be media mogul, biznes man, and na im stat and stil dey run one big media kompani wey dem dey kol Group8 (bifor dem dey kol am Consolidated Media Associates – CMA). Dis Group8 get plenti free TV stations wey you no nid pay to watch, and olso satellite TV and radio stations. Som of di popula ones wey dem get na Urban TV and radio, SoundCity TV and radio, Televista, OnMax, Spice TV, OnTV, Correct TV and radio, and odas.