Taribo West
Hau e go bi
Taribo West (wey dem bon for 26 March 1974) na Naija pasto and foma futbola wey play as defenda. Pipul sabi am wel we bikos of im difren-difren and kolo-kolo hairstyles.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If tomoro I get young boy wey sabi play for Nigeria, Nigerians no go see di gud leg bikos na who fit bribe dem go put for national team.
- Maldini rivalry forced me out of Milan — Taribo. The Punch (Nigeria), 8 December 2023
- Futbol na wetin dey show di sofa wey pipul dey face. If you play wel, dem go praise you. If you no play wel, you be nobodi.
- Italian ultras cursed my parents, threw water, stones at me – Taribo. Punch Newspaper, 6 May 2022.
- Spot get plenti beta tin to giv; e fit chenj di life of young pipul.
- i-was-told-to-join-a-cult-to-get-political-position-taribo/ I was told to join a cult to get political position — Taribo. Punch Newspaper, 17 March 2019.
- Di sign say team dey united, you go see am for bench. If dem score goal, everibodi for bench go jump up celebrate.
- INTERVIEW: Why I’m positive Super Eagles will set a record in Russia — Taribo West. Premium Times, 4 November 2017.