Taye Taiwo
Hau e go bi

Taye Ismaila Taiwo (wey dem bon for 16 April 1985) na Naija futbola wey dey play as defenda for Kakkonen club SalPa.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Plenti pipul dey always tok say Afrikans dey ritaya quik, but me na egzampul say we fit stil play reach our late 30s and early 40s.
- Taye Taiwo says there’s still more football in me. Score Nigeria, 10 December 2021.
- Pipul no even sabi pesin background, but dem go just rait wetin dem no know.
- What my father told me about my twin sister – Taye TaiwoPremium Time (Nigeria), 26 April 2020.
- If I bin touch Aguero for dat time, dem go blow penalti, and dat one go even worse.
- Taye Taiwo Talks about Aguero's title wining goal for Man City against QPR in 2012. Braila.net (Nigeria), 22 April 2020