Terry G
Hau e go bi
Gabriel Oche Amanyi (wey dem bon for 17 March 1986), wey pipul sabi wella as Terry G, na Naija rappa, singa, songraita and pesin wey dey ron im own musik biznes.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wetin you do wey mek sens pas na how pipul jos tek notis you smol taim.
- Relevance now more about going viral than being valuable – Terry G. 12 July 2025, Punch Newspaper.
- For dis kain ekonomi wey we dey nau, if politika parti evun giv you sho or wor, na big luck. So, mek we respet dem.
- Performing at political events doesn’t mean endorsement – Terry G tells fans. 25 July 2025, The Nation Newspaper.
- Everitin get taim. But di main tin be say you dey muv forward, na dat one mata pas.
- Acting is not my calling – Terry G. 9 September 2023, Daily Trust Newspaper.
- No be by wetin you get, na hau you tek package am or kari yoursef.
- Wizkid asked me to take down our song, Mary Jane’ – Terry G. 19 June 2024, Premium Times Newspaper.
- Na growth and say pesin don dey far. E dey hapun to everibodi.
- Wizkid asked me to take down our song, Mary Jane’ – Terry G. 19 June 2024, Premium Times Newspaper.