Thumma Bala
Hau e go bi
Thumma Bala (wey dem bon for 24 April 1944, and e kpai for 30 May 2024) na holi man from India wey dey for Katolik Choch, and e don serve as bishop for Warangal eria and as archbishop for Hyderabad eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di main duti of evri rilijios lida na to mek shwo say harmoni and pis dey inside di komuniti of awa meni-kolsho neshon, and also to protect di fridom of rilijon and sekulariti wey awa Constitution don garanti.