Jump to content

Timi Dakolo

From Wikitok
Timi Dakolo

Timi Dakolo (wey dem bon for 20 January 1981) na Naija singa, pesin wey dey rait song, and music produsa. E win di first season of Idols West Africa for 2007.

  • If na old wuman raise you, and na onli you and am dey hauz fom smol, you go stat dey do lik big pesin shap-shap. You go dey do plenti tins wey chudren lik you no dey do, wen your mates dey play, you go dey do lik pesin wey don big.