Jump to content

Tobi Bakre

From Wikitok

Tobi Bakre (dey bon 1 June 1994) na Naija aktor, model, an fotografa. ( No mistek im nem with British aktor Tobi Bakare). Pipo no Tobi Bakre as di pesin wey rish di final in di Big Broda Naija (Sisin 3) rihaliti TV show in 2018.