Jump to content

Tony Tetuila

From Wikitok

Anthony Olanrewaju Awotoye, dem sabi am wel for e wok as Tony Tetuila, som pipul dey kol am di golden papa of Afrobeats. Na artist wey kom fom Nigeria.