Jump to content

Tunji Alausa

From Wikitok

Tunji Alausa CON (wey dem bon for 18 April 1965) na Naija doktor wey sabi kidney mata wel-wel, and e stil be Minista of Edukeshon.

  • We gats stat to dey uze koret data plan awa tins. If you chek how dem dey share slot for difren courses, you go ci say di spas wey dey plenti pas di nomba of students we dey admit. We get di spas, but we no dey admit anoff students.