Jump to content

Umaru Yar'Adua

From Wikitok
Umaru Yar'Adua

Umaru Musa Yar'Adua (wey dem bon for 16 August 1951, and e kpai for 5 May 2010) na di sekond Presido of Naija Fourth Ripoblik. E serve as govnor for Katsina State from 29 May 1999 rich 28 May 2007. Dem declare am wina for Naija presidenshal elekshon wey hapun for 21 April 2007, and dem swear am in for 29 May 2007. E bi memba of di rulin People's Democratic Party (PDP).

  • Na American elekshon yu dey yuz kompia? Or na Naija 1999 elekshon, or 1983 elekshon, or 2003 elekshon? So wen pipul or even oganaizeshon like U.S. State Department dey tok, dem sopoz klia wich one dem dey yuz kompia, mek wi sabi di point wey dem dey tok from. Once we no di point, e go mek sens.