Usman Alkali Baba
Hau e go bi
Usman Alkali Baba CFR (wey dem bon for 1 March 1963) na im be di 21st Inspector General of Polis for Nigeria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I de kol ol our tradishonal rulars, pastors, imams mek dem stan gidigba and hep us tok to awa youths mek dem no dey do wahala for dia aria, bikos na dem be tumoro leaders.
- What I will do differently as IGP –Alkali Baba. 1 May 2021, The Sun Newspaper.
- Life na stej, you go kom, you go wok smol, afta you go komot. I hapi say i de handova to pesin wey i sabi, wey go kari di wok fom wia i stop.
- Ex-IGP Alkali speaks on his sack by President Tinubu. 20 June 2023, Premium Times Newspaper.