Valerian Okeke
Hau e go bi

Valerian Maduka Okeke (wey dem bon for 20 October 1953) na Naija big bishop for Roman Katolik Choch.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Katolik edukeshon dey tren komplit pesin. E dey tren ya hed, ya hat, and ya hand. No bi onli buk sens e dey fokos on, e stil dey build evri oda part of human bin. To bi ril human and beta sitizin wey get strong faith, na wetin Katolik edukeshon dey aim for.