Victor Barnuevo Bendico
Hau e go bi
Victor Barnuevo Bendico (wey dem bon for 22 January 1960) na Katolik Choch holi man from Philippines wey dey serve as archbishop for Capiz eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I dey tankful for di gud and bad times wey I mit as bishop for Baguio. Dem be lenin esperiens for mi and I valu dem wel. I kari dem go my niu wok.