Victor Ikpeba
Hau e go bi
Victor Ikpeba Nosa (wey dem bon for 12 June 1973) na Naija foma futbola wey play as fowod for klob and kontri. Ikpeba play 31 international matches and score seven goals for Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Futbol no dey pity pesin sometimes.
- I respected senior players – Ikpeba hits out at Osimhen again. Daily Times (Nigeria), 3 August 2022.
- Me I biliv say na di best pleyas wey dey available sopos play for Super Eagles, no mata wie dem bon dem.
- INTERVIEW – Ikpeba: Super Eagles Are Moving Into An Exciting New Era. Complete Sport (Nigeria), 8 October 2020.
- We sabi say for Naija, evribodi dey craze for futbol. We want mek our teams do wel, no be only about to win. Evribodi wan see Naija teams play beta futbol.
- Evritin wey you dey do for life go one day rich end.