Victor Moses
Hau e go bi

Victor Moses (wey dem bon for 12 December 1990) na Naija futbola wey dey play as winga for Russian club Spartak Moscow. Somtaim, Victor Moses dey play as wing-back tu.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For me, no be say I chenj posishon, na jos sey I don reton go di ples wey I sabi wel.
- Reason I was converted to defender at Chelsea –Victor Moses. 9 April 2023, The Sun (Nigeria).
- E dey swit mi say I dey hie and I bi Inter pleya. I wan tank everibodi wey welkom mi wel wel. I no fit wait to stat.
- MOSES: "AN HONOUR TO BE PART OF THIS PROJECT, THE OBJECTIVE IS TO MAKE OUR FANS PROUD". inter.it, 23 January 2020.
- If klub kom kari you, e mins sey dem go yuz you one day. I no sey Chelsea get plenti pleyas, but if dem giv me shans, I go hold am wel wel.
- Victor Moses: they should be proud of me, looking down being proud. 14 September 2012, The Guardian.