Jump to content

Victor Obinna

From Wikitok
Victor Obinna (2011)

Nsofor Obinna (wey dem bon for 25 March 1987) na one Nigeria futbola wey don ritaya. E be strika when e dey play bol.