Jump to content

Victor Olaiya

From Wikitok

Victor Abimbola Olaiya (dey bon am 31 December 1930 an e kpai 12 February 2020) wey pipo sabi wel wel as Dr Victor Olaiya na Naija muzishan wey dey yuz trumpet dey sing. Dr Victor Olaiya dey play Hi-life muzik.


  • Pipo dey tok sey nineti-nine (99%) pacent of di pipo wey de dis wold no dey yuz dia brain dey tink. Four out of di five pipo wey dey inside di one (1%) pacent wey rimen tink sey dem dey tink but na lie. Na di one pacent dey do di tinkin for di hol wold an I tink sey I de di one pacent wey dey tink.