Vincenzo Bertolone
Hau e go bi
Vincenzo Bertolone (wey dem bon for 17 November 1946) na Italian holi man for Katolik Choch wey don serve as bishop for di Diocese of Cassano all'Jonio and also as archbishop for di Archdiocese of Catanzaro-Squillace.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Old and niu mafia pipul dey try spoil di tru bilif of di pipul wit bad weeds, and dem dey show fake rilijon like say na ril one.