Jump to content

Wale Adenuga

From Wikitok

Wale Adenuga (wey dem bon for 24 September 1950) na Naija forma poblisha an pesin wey dey draw bebi for pipo to fit laff. Na Adenuga bi di produsa of Ikebe Super, Binta and Friends an Super Story. Adenuga get one televishon prodonshon kompini kol WAP.

  • E get one tin wey pipo dey tok wey bi "A man wey stop to dey train or rid buk go one day bi pesin wey no no enitin again." So you nid to kip on lenin bikos lenin no dey eva stop.
  • E no jos dey posibu mek pesin jos stand for one ples for dis world of tekinoloji. You go nid to kip muvin. Evun if tins no poshue you, you go nid to force yourself mek you no dey for jos one ples. You go nid to komot from gud to beta an from beta enta best.