Wasiu Alabi Pasuma
Hau e go bi
Wasiu Alabi Odetola (Pasuma) (wey dem bon for 27 November 1967), wey pipo sabi wel wel as "Oganla one", na Naija aktor an Fuji muzishan.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E no eazi mek pesin mama kpai or mek pesin wey you like wel wel kpai.
- Pasuma set to wed after Mom's one-year memorial. 26 February 2026, PM News.
- I go nid to kul tempa mek I no rush do enitin wey go leta komot wota from my eye
- Pasuma speaks on rumoured affair with Iyabo Ojo, reveals plans for marriage. 27 February 2026, Guardian Newspaper.
- Wen you don redi to len, you go no how to dey kul tempa with pipo
- WHY I HAVE CHOSEN TO REMAIN SINGLE @ 50 – FUJI STAR, WASIU ALABI PASUMA. 15 October 2018, City People Magazine.