William Avenya
Hau e go bi
William Amove Avenya (wey dem bon for 21 June 1955) na Naija big bishop for Katolik Choch wey dey serve as Bishop for Diocese of Gboko.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E dey pain wel wel say awa Middle Belt aria don ton to ples of tias, wia mas berial don bikom nomal!
- Nigerian Christians facing 'calculated genocide,' Catholic bishop tells Congress (December 18, 2020 )