William Paul Troost-Ekong
Hau e go bi

William Paul Troost-Ekong (wey dem bon for September 1, 1993) na futbola wey dey play as centre back for Greek Super League club PAOK and Nigeria national team.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I don see wetin polushon dey kos, espechiali for kontri like Nigeria. I wan mek my pikin dem fit enjoi di same beta life wey we dey enjoi now for Europe—klin air, klin wota, no too much dry season or wahala wey wota fit kos.
- William Troost Ekong all players and clubs should make transfers climate neutral. The Guardian, 3 June 2023.
- Di gud tin be say everibodi dey try do e own part to mek di kontri proud.
- I'll wear my tattoos for life - Troost Ekong. Punch Newspaper, 8 April 2022.
- I biliv say once pipul si di projects wey we go do togeda and di chenj we fit bring as futbolas, dem go wan join. Di tin no too big for us, but for som pipul, e min plenti.
- Nigeria’s Will Troost-Ekong: ‘If there is racism we will make a decision’. The Guardian, 27 May 2018.