Jump to content

Wilson Oruma

From Wikitok
Wilson Oruma

Wilson Oruma (wey dem bon for 30 December 1976) na bifor bifor Naija futbola wey play as mudfida. E play most of e futbol wok for France.

  • E dey pain wel wel wen you deserve somtin, but dem no gree giv you.