Wizkid
Hau e go bi

Ayodeji Ibrahim Balogun (wey dem bon on 16 July 1990), wey pipul sabi as Wizkid, na Naijá musishian and song-raita. Di last album wey e drop na Morayo, wey komot for 2024.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek we dey ci ol pipul as one. Blak, wait, or evun grin – hol of us na di sumbodi.
- Afropop star Wizkid on ego, alter egos and elections: ‘I make a lot of club records but I feel like a pastor. 4 November 2022, The Guardian Newspaper.
- Wen two mushans enta room togeda to do musik – espeshali if di two of dem sabi wel-wel – dem go shor do sumtin wey go swit, sumtin lik magik.
- INTERVIEW: I just found myself- Wizkid speaks on latest album, fatherhood.24 January 2021, Premium Times.
- Dis our genereshon no norma at hol. As taim dey go, yung pipul dey ci and sabi evritin shap-shap.
- INTERVIEW: I just found myself- Wizkid speaks on latest album, fatherhood. 24 January 2021, Premium Times
- Wuman na lik god wey dey waka for earth. Dem get pawa and dem speshial wel.
- Women are "God" on earth. 19 July 2023, The Guardian Newspaper.